Posts

Showing posts from November 16, 2019

FOR SALE, NOT FOR FREE

Image
FOR SALE, NOT FOR FREE Dear Rising Artistes, On a dailies, you've been a farmer,  Clearing the bush, tilling the soil, Planting the seeds, watering the seeds, But whenever, it's harvest time; You automatically, become a philanthropist, Giving out your sweat for free of charge; Your aka for the street now na, "Oga OshoFree", That's why they never value your art, Because they can access it for free. My guy, what's up?  Shey you be artiste? Since wey you dey share your Songs for free Like Party Rice, how many people don pay you Moni wey carry politician belle? Because of say, dem see you finish, Even when dem suppose pay u, Dem go lick you with lie say, "Dem dey give you platform." My guy, who platform help? All the platforms wey dem don give us, E be like say na Bacha, because e no dey last. My guy, diz pipu don too use our head do moni merisin, Shey dem go pay DJ, pay for Stage, pay for Canopy